@instablog9ja Una recall when naira maley hold Naija by the ball with Better music... But now mohbad issue came ... Nd Naija was pissed.. even the guy missed the love...
We know fame dey fluctuate...
@AsakyGRN If you check it well our celebrities no sabi brag without mentioning car and house...
Alot of big boys In U.S knew that things change with trend .. you can't be less careful .OBO wey go Do nysc no get sense abi
@twitch_nigeria_ You guys are making ycee right...
It takes God Grace to be peller but if many kids behave like him on tiktoker thinking they will hit same jackpot ... They will end up like big dip
@yabaleftonline As much as I no relate this guy foolishness ..
The guy is a model.. u need to add school ... Because eeeeeh in rich settings
Dem go use u clean ground
@yabaleftonline Lol
Naija men are wired to spend even if you invite them
What they hate is when you take advantage of that or make it a fooling habit...
@musa_kiliya U want make dem kpai dem ba... Na soldier job ... Una remember how many soldier die last year...
Dey twitter dey condemn
Why u no be Rambo go