@Waspapping_ Plz guyz I think @Waspapping_ needs to be educated on what a Federal Capital Territory means. Plz FCT is not Arewa! Neither those the FCT belong to the North or Northerners alone talk more of the Hausa - Fulani race. The FCT is for all Nigerians, plz. Just know this & know peace!
@Waspapping_ Why didn't you advice your father Buh@ri to be ruthless. Mtcheeew... Shift abeg!
Na una dey kidnap. Na una still dey collect ransom. And now una still get mind come Tweeter (X) to come dey advice Mr. President. Stop playing jhoor.