I created this AI video myself 😂
When love is sweet but diaper prices slap you back to reality…
Be honest guys — is this one of the biggest reasons a lot of men are dragging their feet on marriage in 2026?
Drop your real thoughts 👇 Tag a guy who needs to see this
"Bro said: 'Hello babe, I go call you later... I’m inside the same bus with your husband' Meanwhile the entire bus turned into FBI headquarters Even the driver slow down to watch the drama My brother, you no dey fear death abi? Your own don finish today "
I'm happily married for 15 solid years, a responsible husband and father wey dey do my duties 100%. Yet some women online dey call me "stupid black goat" simply because I advised them not to go search their husband phone and scatter their own marriage Una no dey tire? Peace for house > detective work abeg #MarriageAdvice #RealTalk #NaijaMarriage

@UnkleAyo Why are you searching his phone???? Why do you want to bring problem to your marriage only u just wan use ur hand scatter the sweet thing when you get. Na you sha go loose i say make I update u