@yabaleftonline I keep asking myself.why is it that those who brought this same religion to us Africans don’t pray and fast in church against their own insecurity and terrorism? Instead, they just meet it with force. Abi I Dey mad 😡. Scary
@ChuksEricE I keep asking myself.why is it that those who brought this same religion to us Africans don’t pray and fast in church against their own insecurity and terrorism? Instead, they just meet it with force. Abi I Dey mad 😡
@yabaleftonline See how two youths wey get fame and influence Dey distract the ones wey no get mind of their own.
Country Dey burn ohhhhhhhh God
Soon them go start BBN
Una try