🚨🟣🔵 BREAKING: Nicolas Jackson to Aston Villa, here we go! Deal now done and documents completed.
Chelsea get £65m package for the striker who completed medical and now signs #AVFC contract.
Deal done. 🇸🇳
No be normal synthetic pitch wey be 1k 2k to play be this, and na till you tire oooooo
Abe abeg abeg
Your own na 40k per hour and yea, you built it for the community
BABA LIE FOR PODCAST FINISH COME DEY TALK SAY “THIS WIZKID IS A FOOL” 😂😂😂😂
I NO GO SNITCH KE
YOU DEY CALL YOUR GOAT FOOL
YOU THINK SAY EVERYBODY NA BOT