Wizkid no need tour money again; him don reach a different level entirely. Most artists wey still dey push tours hard, na the money dem dey chase. At this stage, na agbada Wiz suppose dey rock like the senior man wey him be. 😂
I am starting to have this feeling that Raphinha’s family and her wife especially are more supportive to him than we culers, Barcelona fans we have to wa😭….Show More