@Mazi_Chinonso1 Oleeee, thief, make them support una to de steal wetin yna no work for, so una go dey take am do business like abroad women, una go live with man small then start wahala come say una want divorce then spilt the man property into two, God go shame una.
@dammiedammie35 Ya sense dey under ya feet, shay him talk say make person no marry abi make you open sense to marry, and the type of woman wen man suppose carry for house, or the kind of dating wen man supposed to date, him no talk say make anybody no engage o, but make them open sense.
@official_Gegeh Women and comedy, you wen don dey go sleep for man house without wanting to see ya papa for 3 months na you come de pretend like say you never sleep out of ya papa house before, chai na God go fit safe men from dis gender