Mtn
Make Una no dey start Weytin Una no fit finish Abeggi
Una don share 25GB una no fit give better network make people wey collect am use am before e end
Ontop am still come Dey disturb us wey no collect na waaa o
Una don dey useless shaaa
@mtnnigeria
@yabaleftonline I dey dream come dey hear tinubu na em I wake up think say na so dream dey be around 4:05 I enter tunde timeline come dey see say na vision I see so, as e dey be I don begin dey see vision
@prudenceovlagos Na waaa who do dis kind photoshop no say make em change shoe for OBO na dis kind shoe em dey wear ππππππ with trouser wey be like the person don wear tire dash himππππ