Manifesting Akwa Ibom for PPA. If you served in Uyo/Eket in an oil company, abeg how did you secure it? I need plug, I have CV and fear of teaching in village.
So if I save my minimum wage of 77k for one year I no go still turn millionaire? So how una come Dey get millions for aza? Which work una Dey do? Egbami o😭😭
Imagine Wetin this girl tell me “With the way you constantly drag women you still have the audacity to text me”
I no understand make Misogynist no knack again? 😂🤷🏾♀️
@Badboytimzzy@Matamula_@efizybank1@davido I Dey drag any politician wey thief Davido don turn politician and we go drag am because e Dey thief lives and money, u know how many pple die for the last osun election Trying to defend their votes from APC?