Wey I guide wey I still come know law. Make anybody papa follow me put leg.
If I no like you I go still tag you still swear for you and nothing wey your papa go fit do.
Highest you sef go reply ni or make you fix match or make we meet for somewhere make we fight.
#letsbeguided
Four of dem never fit gather number buy am ππ¦βπ₯ na why e be say na ODOGWU dem dey call am ππ₯
Just too big π Way too big ππππ₯