@Iamscottyx1@playwithtomide No be Liverpool do the same comeback against the Villarreal. Madrid do dramatic comebacks in the UCl we no really rate dese laliga comebacks
@Iamscottyx1@playwithtomide No fool yourself bro I talk anything about Madrid comeback against celta that one na normal thing for la liga . Come Europe face big teams and show us your comebacks you local champions
@ultimate_kombo Boss na una dey compare ur players to ours we no really send Una and pls correct ur statement na Real Madrid run the football world, local champs no be champions of the world with us u think say na to dey carry local trophies?
Try ask your sef wen last una win a European trophy
@playwithtomide Since I just hear you talk about awards wey ur women carry no be just 1 award wey ur youth carry?๐
Make we go dey leave men football concentrate on women's football?๐
like brag about ur women for Europe from na till tomorrow, ur men no reach anywhere for europe๐๐๐
@PreciyIsi Abeg who be the fools wey dey follow you
So next you go say yamal get better season pass olise
becoz of wc wey baba ghost since the match against arabs?
Na why you no go ever go far coz you even had the guts to say rodri suppose pass, like do you hear yourself,stop the hate bro
@playwithtomide Like make we leave men football go they rate women's football?
Una mouth dey for una women come compare barca to Rma make we see how far
@Carloculer Go compare your pedri to busquets, Xavi and iniesta dem as you just want to fool yourself
Make we compare Bellingham to pesin wey get ballon d'or? How do you sound. Like when you talk am e sound alright for your ear?โน๏ธ
And na you guys wey first start this useless comparison