@AsaAsika@davido You too dey lie, una wan use this one cover up for that guy wey you wash because of money he ask for speaker wey he go use stream una album wey no go last one week for chart.
@AbuAzeezAbolaji Na because say you never turn professional sha, Naso every professional player wey I don play with or against Dey do, they cherish their career like mad!!