I give you free access to my network, you dey use am go live on TikTok for hours every day. I go call you to send you message, you go dey ignore me. I disconnect you, next thing you come ask me, “Boss, e be like say the network wey you give me don comot.”
You no wise. 😂