GCIF warn say criminals now dey use AI take polish phishing messages, so correct grammar no mean say message be safe. Verify the sender before you click any link or share your details. You ever receive one wey nearly catch you?
#PidgiNews#MULTICDBOnline#MulticdbWorld
“I dey make around GH₵250 to GH₵300 a day, but I no dey come here every day. We dey beg make dem release us. We no go come back again.”
- Suspected illegal miner speaks after NAIMOS operation. ⛏️🇬🇭
#StopGalamsey#IllegalMining#NAIMOS
NAIMOS burn equipment wey dem say illegal miners dey use during operation for Osino in the Eastern Region.
The fight against galamsey for Osino dey intensify.
#StopGalamsey#Osino#NAIMOS#EasternRegion
13 suspected illegal miners arrested for Osino in the Eastern Region during NAIMOS operation against galamsey.
The crackdown dey continue.
#StopGalamsey#Osino#NAIMOS
NAIMOS storm suspected illegal mining site for Osino in the Eastern Region, arrest several people as part of crackdown on galamsey.
The fight against illegal mining dey continue.
#StopGalamsey#Osino#EasternRegion#NAIMOS
This be Apapam. Look at what illegal mining has done to the land.
Land wey suppose feed generations now turn into pits and destruction. How much more we go destroy before we finally say ENOUGH IS ENOUGH?
#StopGalamsey#Apapam#SaveGhana
“Enough be enough” - Minority Leader Alexander Afenyo-Markin dey call on President John Dramani Mahama, President of Ghana, make e put ein appointees in order after the EOCO matter involving Nana Agyei Baffour Awuah, MP for Manhyia South.
#PidgiNews#GhanaPolitics
Haruna Amaliba talk say Ghana for cement Kwame Nkrumah ein legacy by making am the only person wey go dey appear for all we currency notes.
#PidgiNews#KwameNkrumah#GhanaNews#Politics
CPP still dey relevant for Ghana politics - Kwame Jantuah talk say the party still get role to play for the country ein future. 🇬🇭
#PidgiNews#CPP#GhanaPolitics#GhanaNews
Terry/Dinero matter dey get more twists as report talk say the mother of the girl linked to the case say she wash her hands off the matter. Chale, this one really serious. 😳💔
#PidgiNews#TerryDinero#GhanaNews#trending
E clear well-well say NPP go lose 2028 election - Ibrahim Ali talk.
You agree with am or you think say anything fit change before 2028?
#PidgiNews#GhanaPolitics#Multicdbonline
Daniel Agudey Doe work for construction site and sometimes skip meals to survive university. After MTN Bright Scholarship support, he finish as Legon best graduating Computer Engineering student. Proper inspiration!
#PidgiNews#MULTICDBOnline#MulticdbWorld#HumanInterest