@NigeriaStories One person all these properties. I no think say Adenuga sef properties like this. Wetin dey occur with our public officers. He still won't see jail time with all these
@just_WamaDi@instablog9ja U no get sense at all. Is this a country or a jungle where shit happens. U will say u don't know efcc is a corrupt organization that specialize in bursting any rich person home without any evidence just to extort money from them
@Biggestdharblue@dammiedammie35 Customer is always right bcos she dey do nails of #2000. In my shop, in my space. Why does she feel they are talking Abt her. Why can't she mind her nails and make she it is done well. Wetin concern her with wetin dey dey talk
@Emtee600@dammiedammie35 Na bad belle n evil pp dey think like this. I am surrounded with igbo speaking neighbors in my house. Make I cum stop them from speaking in their dialect bcos I be who? Una no serious
@chinemelumma@dammiedammie35 If she speaks bad English now na una still go abuse am she no go school or she is too local. Wetin we go do wey go please human being
@dammiedammie35 Nonsense n ingredient dey happen for this world o. Haha. Make I no speak my mother tongue becos u come do nails for my shop. It is well