BEDC wey de allow community buy transformer with their money, pay for installation, pay for cable wires and still pay BEDC staff for workmanship and BEDC go come say the transformer na their property worse pass bandits
Make i voice out wetin dey do me abeg🥹
Guys i need good paying job🥹😭
I’d 2:1 in Yoruba studies(B.A)
Location: Lagos(Ifako Ijaiye)
Abeg the job wey i dey do currently na 25k i dey collect( no stress yourself to guess, na teaching job)
Thank y’all🙏🏽
I really hope Yamal watch Palmer match today and see how he’s dominating everywhere and playing different wing .. he needs to learn more from his Master to become one. My take 🫶🏾