My own is that, when I die nobody should come and look at me inside the coffin l'm a very shy person, I might laugh π
abeg follow me naππ
Retweet too ππ
Mary.. the mother of Jesus wan go do final ante natal today, Joseph no get money wan she wan carry go. He dey complain say he no fit dispense cash.. naija too hard π€£π€£
@Pinovibes Na me just follow you and he suppose make your acct be 110k followers now... I run cus legit, I nid help for this hunger games wey Tpain put us like dis... I wan open charging store.. family no dey na only me dey run am for myself and people don tire for the 2k i dey always ask
If I make I engage your post for 3days straight with my 3days sub wey I just do, shey you go help me with fund wey I go take open charging store cus as I no get wetin I dey do hunger wan finish me and my fam life.. bikonu
@Ugochukwu_96 Pls @Ugochukwu_96 help me retweet so @joinkuda will know I meant about my money that they refuse to refund,my wife is in the hospital about to deliver when this transaction was made buh @joinkuda never completed the transfer and it was never reversed. Pls I am on my knees
@Mydazofficial@joinkuda Hi @Mydazofficial
We're sorry for the inconvenience.
We'll love to look into this.
To talk to us safely, please Chat in-app by:
Signing in to the Kuda app > More > Get Help > Chat With Us.
Waiting to hear from you.
Thank youπ
M.E