SOP & Personal Statement Writer ✍️
Ghostwriter | CV & Application Writer
I turn your experience into clear, compelling writing. DM for writing projects & more
@Fidelpompey@JTim337831@Ramoni26zed Shebi e be like say you just start bet Abi?… no worry ur mind go Dey… ordinary 2 odds Dey burst not to talk of straight draw odds wey Dey accumulate like thousand of odds. #100 x 40=4,000 multiply by everyday. No worry continue u go learn
@JTim337831@Fidelpompey@Ramoni26zed Make una Dey try read between lines to understand better… u can stake is #5 and for 40 different codes it’s still move cos definitely you’ll still stake other games from another source?… it’s a game of probabilities mahn! Abi u never dey foot bills?
@Fidelpompey@JTim337831@Ramoni26zed Na why people Dey fall victim and bankrupt be that na… greed. Wetin u clearly sabi sey e nor certain sey e go boom?.. e go wreck you na
@JTim337831@Ramoni26zed@Fidelpompey Oya naw … Dey stake 1k ontop 40 for different codes which is 40k wey nor Dey certain e go click as e be sey u dey pluck ur own money for trees