@instablog9ja You won marry poor man and you can't build with any man so you don't want your poor husband to make it one day or what are you even saying you just dey confused yourself omo your brain dall o
@FreeEvidence Imagine if it was Odun, Femi, Toyin, or Funke who said this kind of rubbish, cry go everywhere. But they would never say that rubbish as Yorubas, we need to understand one thing: just as there are white and black Americans people, we should accept reality and live in peace...
@olami_plenty1 Dem go start mentioning copa dey rey and Spanish community shield now una eyes go clear ๐คฃ๐คฃ๐๐๐ since messi don leave, gbaka fans no get shame again they're Spanish assnal
@prevail24759@hoodkeedgod@vet_perry Mugu dey tell +234 girls truth your body go tell you. Na nija girl lie pass, them go lie to you and use better cry back it up lol even my house wife no fit see me finish. Bro you need to wake up o these people are dangerous than you think