@Mrbankstips not trusting on Mr banks is like playing with your life. na mumu go play Mr banks game make first one cut am make e nor con rebet am again.@Mrbankstips I believe you pass any pastor wey de ontop any alter de preach seh. u deserve long life abeg thank u so much Egbon
@BIGFATFOOL01@Solutions_Naija Why u do u prefer comparison bros !!!
They are still bloods so who did it for who doesn’t counts!! Make una leave that family wey God don bless all to do what works for them.