@SkdXtera U dey craze, u say dem no kpai but na 30bg kpai am abi no be wetin ur post dey insinuate be thatโฆ. So as a die hard fan of davido am giving you back that oya no be davido kpai am
@Hybrid_Ola And mind you davido didnโt just reconciled on his own choice but people choice cause the mass care so much about frosh and all this happened after catarefe streamโฆ
@theboyfromojo They are canโt drop or release the collab
You no fit Stan Wizkid make u come dey collect collab from davidoโฆ. Go and collect collab from ur favโฆ Leave OBO alone yโall upcoming artists bunch of snitch niggas
@sUccessful1o2@davido
001, Father that Father their Father abeg with due respect sir Iโm pleading no give this useless Scotty olorin verse again if una don record am make dem no release am abeg Daddy ๐๐ป๐๐ป๐๐ป๐คฒ๐ฝ๐คฒ๐ฝ๐คฒ๐ฝ
@sUccessful1o2@davido baddest abeg on behalf of 30bg no give Scotty any verse again
U dey Stan Eagle get wan come collect verse from king David ๐๐ e no possible