Yeah I know yβall waited for this one, but it finally here, KISS N TELL with my brother @itsLaycon drops on FRIDAY! Tell someone to tell someone! ZAMO army iCONs πββ¬πΊβ€οΈ
Ur Talent No Be D Koko ! Ur Money Be D Koko For The industry ! And Na Ur Budget Na Him Dem Wan know ! Make Dem Fit Know How Dem go Chop Am !#INDUSTRYSENTIMENT#INDUSTRYGODπ
Na everything dem dey assume
Weda na lie or na true
If u ask me and I say I no get
My brother my guy make u no vex
Na me know how much dey my pocket
If u like no believe me I no send u #LOKELOKE
If I remember papa e dey touch me o
If I come tell u things wey I done see o
Snitching & d shenking wey I done meet o
Even paddy sef dem dey envy me #0509 Iβll explain better