@jon_d_doe Agba you fail this one, abeg delete. Age has nothing to do with financial problems please, my elder sisterโs husband is older than she is with 12 years and they are solid financially, both him and my sister join, na dem sef dey give dey help people