@Femzydr1 Una wey dey comment session una be mumu ooo, you guys are always quick in bringing up fake news and Nigerians are quick to believe anything on social media
@yfuuckme @its10th_ @pella4139263011 Shut up fool, you think ifa is money ritual?
Or you think he’s only the one who has done ifa initiation
Una go just dey post nonsense
@DJ_TUNEZ You be mumu When una farm finish una go rest.
Number 1 dey sweet you but tour wey una cancel nko? How market two album no tour.
Apple Music Number 1 chart superstar 😆