@Rodry1q My bro, for dis efootball, Squad no really matter oo
Na Ur Gameplay and Network
@trqvis_eth dey use starlink and him gameplay na Topnotch , 24 hrs is too much for him to achieve D1 with this Sq
@MinervaxArtemis@SamuelEkechi11 Exactly
But many OGs will be like ππΎ
Wetin I go use free Messi and Yamal do π
Oga Move, that Card no be for you π
@Boluwatife198@nobleman_ng I know bro just kidding π
Truth be say, no Mata d keeper wey dey post
If u no defend well u go concede goals
Dis same dude Conceded 7π B4 these last 3 games
@InaedeNels7927 This thing dey vex me ehn π
If na for Quick match or friendly I go just quit give u win
No time for bullshit π
For div, I go try hard score one first, do My celebration
Make u vex come out to attack π