@Abhayaitech Why u guys dey do like this, if u no wan do anything stop to dey disturb person...all this shit u dey do na lie, u know how many times I don drop my SOL address, even my account details sef.... U just fool person here...abeg if u gallant wan do something do make we see......abeg.