Wahala Dey! Reno Omokri Drops Old Video, Drags Senator Natasha
Omo, Reno dig out old video to prove say Natasha dey cap. E say make people shine eye
Me: Natasha better get evidence against Akpabio, or e fit choke
#WahalaBeLikeBicycle#NoEvidenceNoTalk#NATASHA#akpabio#senate
We dey listen, we no dey judge – Work/Office gist
Ah ah! Na so una dey run things for office? Wetin dey really sup for there? Abeg, gist us, we no go judge. Everybody for work get their own wahala, but omo, some things wey dey happen fit make person weak.