@OurFavOnlineDoc Hian boss e no hard pls kindly trade places wit us just for one week come live for ijegun/shasha/Orisumbare etc make u know Wetin de sup.. who coastal road help 🙄 see dis one o no b ur fault mtchew
@DanielRegha An 18 yr old is an adult Mr Dan Foolish if one who is 18 is old enough to be married I see no reason why such a person can’t drive any car of his/her choice your view of things is so myopic I get irritated everytime u write something u wait till u r in ur fifties to drive ur car
@OlawaleOlanir12 Hian!! I de aways hear this things I de think say na joke all d women for her village e sure say them no use 12m naira train them…some family don turn marrying their daughters as escape from poverty..same woman wey fit still get Belle for free sef make dem de play lol 😂
@39billion Nigeria is almost done at this rate. Small time now teachers n students go de fear to go school maybe workers will soon b afraid to go to work. God pls come to our rescue o cos no hope elsewhere. Pls protect the kidnapped dear Lord n change the hearts of the kidnappers 🙏🙏
@NigeriaTru78884@OneJoblessBoy Pls mind ur language which one b stupid Islam in d matter u can voice ur opinion with common sense but u now showed us that u r d stupid one
@NigeriaStories Na so dem beat that girl for one local govt for edo state when she show how dilapidated the school was. It’s so sad that we have gotten to this point. The things happening lately are d worst in our nation’s history. May God help us all 🙏