wizkid put mavo on his song & they made mavo’s biggest hit.
davido begged mavo to put him on his song for a remix, the remix flop wetin no good.
as mavo dey give flowers to him goat without beefing anybody , e still dey pepper davido and him team body., come dey send one useless streamer ‘daftRel” to dey troll am.
davido unfollowed mavo last week for absolute no meaningful reason , my boy mavo self no let am cold, e unfollow sharp back🤣 person wey blow INDEPENDENTLY!
finished OG think say we dey 2018
check charts, na newbies dey carry the werey song chart. thanks to fola…that bum album for no get anything to call home for.