Very useless people, una go leave una brothers and sister wey dey shout APC for east alone, come dey swear for other people wey dey do same thing for West here. Later them go say na one tribe dey tribalistic, if you allow them bully you e mean say you foolish be that. Lol π just bring it on, me I dey here for you.