@Crypto_Diet I wish there was a law that mandate landlord to only increase house rent after 5 or 10yrs after a talent have move in with this landlord won't just increase rent based on mood..
@Bigflex041@bob_the_plug@Officially_Kriz@bob_the_plug so u mean adeleke need to publish his earning so you can prove that again Forbes list doesn't mean anything ronaldo start making money just 24 yrs ago compared to adeleke that have been making money since the 80s dey play
@Biggy2705 How do you know so bcus Forbes created a list an included ronaldo so that makes him richer than Adeleke simply bcus he is not include make una dey play
@AbrahamOwoicho3@Officially_Kriz Ronaldo wey just Start to dey make money just 24 yrs ago Naim u Wan use am compare to Adeleke wey don dey make million of dollars since or 80s shey una dey whyne or what
@Seunfunmhi@Officially_Kriz Una really funny so bcus Forbes list am mesb say he guide pass adeleke that's mean by your logic he rich pass tinubu b dst bcus Forbes no list am.
@BilliBoyRebel@Officially_Kriz Y una dey talk like this at what age Ronaldo start to dey make money self maybe just 20yrs ago and u dey compare person wey don start to dey make money since 80s una funny don't compare Ronaldo and Adeleke again abeg that's is a big insult