Someone i took as a brother has been disturbing my girlfriend for over six months now, Thats why i said I understood Odumodu and blaqbonez scenario. His crashout is valid
@yarlo_wtf davido no really sabi wetin they do am! he just dey roll with people way never mature at all imagine “daft rel” they repost that kilomene video they insult mavo way don block am! na everyday i dey see reason to dey hate on davido gan!
wizkid put mavo on his song & they made mavo’s biggest hit.
davido begged mavo to put him on his song for a remix, the remix flop wetin no good.
as mavo dey give flowers to him goat without beefing anybody , e still dey pepper davido and him team body., come dey send one useless streamer ‘daftRel” to dey troll am.
davido unfollowed mavo last week for absolute no meaningful reason , my boy mavo self no let am cold, e unfollow sharp back🤣 person wey blow INDEPENDENTLY!
finished OG think say we dey 2018
check charts, na newbies dey carry the werey song chart. thanks to fola…that bum album for no get anything to call home for.