Na only God sabi wetin Messi and hin Grandma dey always talk. Anytime he wan lock in, e go fes look up collect PDF from hin Grandma ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
if you dey give girl 2k out of 3k or 5k and she know say she no get the 2k and she know say na 3k you get and she call am bare minimum after she collect am, ogun kill am