@raphayell69 your angle is realistic brody,but correlating the za with her environment was classist.more like-cheap za-cheap settings.
niggas Dey rent apartment still smoke Scotty https://t.co/HrXx7U7jYo really doesn’t matter on a grand scheme.
@callmeuriell e Dey hard ode like una to think and I understood that from your profile
why she go call am poor?you don’t call a human being poverty”.it is extremely condescending
i no fit Dey argue with man wey Dey on makeup.make i no rage cos tf
@monnienwansi3 feminine bastard.always sassy
who are you to tell her not to speak on what she saw at the rave?😂
no be same you been Dey been drag for your chat about buike on TikTok that year?
men no Dey this world again walahi
@abisolawhiko you are so dumb for https://t.co/mVIbrEkoal’re saying this because you have never been in a situation where you have to cater for an extremely disabled person.