alcohol, i no dey drink.
igbo, i no dey smoke.
shawarma, pizza, i no dey chop.
gym, i no dey gym
party or event, i no dey go.
anything fun, i no dey do.
my whole life just dey somehow, i no sabi pass make make i do concoction rice for morning, chop the leftover for night.
When I small, my grandpa dey tell me stories about how he fought in World War 1 and how dem went to Germany to fight the Germans.
He said during the war everywhere scatter na serious COMOTION everywhere.
After the war, he brought one German woman back to Nigeria to marry as his wife.
One day, I ask am, “Grandpa, how you take meet Grandma?”
He smile and say, “Na from BAYERN I bring your grandma come.”
Na from that day I know say my football destiny don already dey arranged and na so I start dey support Bayern and Como.❤️🤍💙
God created woman by removing one rib out of 24 ribs that a man has
you no fit see where God talk say e comot sense join for woman, e just create them con leave them to dey fool dey go
dem give us one week holiday na only me dey my hostel i dey drink only garri and water for 2 days, on the third day garri finish, i kon download loan app, by the next morning I wake up my leg no fit move.
Thank God say loan app approve loan overnight? Na wall i use waka find bike
we got two different $100 giveaways going on.
will announce winner when they both surpass 24hrours. it’s not about gm post but being an active and some touch of luck. good luck my frens.