tbh i don’t understand why you still write shitty code or commits, just use ai man, wtf is this, if you can code but can’t write commits, fñcking use ai ffs, if you can write commits and can’t code, use ai, who go fix all these nonsense wey you do so? ontop say you no wan use ai
na wetin dem dey call concert be this, wey be say the performing artist entrance go first burst your brain, no be all those ones wey one 5’2 egbon go dey shout kese kese upandan like kg2 pikin for stage, dey jump, dey fly😭😭😭
@bvchidra no be openai go humble anthropic sha, definitely not gemini either, maybe some chinese ai company or something, and that’s not happening this month so we gucci with claude boy
sep from unison audio has sent me so many emails, we are now coding bro, we don’t make music again, maybe sometimes later we will come back to making music
police stop as i dey go work, come see my watch, he ask me if na hublot, i tell am say yes, say how he take sabi am, i come look him hand, i see say na rolex dey him hand, i just smile tell am say we go see later 😂😂😂😭
@AsiwajuEric@AsakyGRN i read your comment like 100 times i still can’t understand it, what’s the police job? if the police see weed in the man’s car, they can arrest him shey? but the agberos are immune to arrest? what a retard you must be