Some woman dey get mind shal how you go move (thief) people children finish still get mind carry them go church for dedication…
Na yesterday area gbab this lady wey them say she go move two pikin from two different parents carry them go do dedication for church say she don born,
And few weeks back one woman don cry come out say her small baby dey miss,wey the matter fly for the full internet,
Na yesterday area gbab this lady oh say one of the baby really look like that woman own wey dey miss Naso police take carry this lady wey dey the picture so go Ughelli police station for further investigation to know who really get the pikin them.
Don't do drugs please.
A childhood friend of mine just dropped by my POS and she's looking finished.
This girl used to be so beautiful, intelligent and friendly. Omo!
I felt bad for her. Don't do drugs. Stay away.
Men are so private online. A guy could be moving to another country or having his first child, and he’d still only post a random football score on his story.
to stripe people of their dignity & enslave them you must rob them of their ability to fend for themselves that they’re always in need of help for survival.
Am I the only one who gets heart palpitations whenever I see a message from my manager or HR? 😭
At this point, I need to block them from viewing my WhatsApp Status. Why are you reacting 😂 to my post when I’m already preparing a resignation speech in my head before opening your message?