It’s funny how Nigerians are waiting for celebrities to probably stage a protest for them oo in this Big 26 una still dey wait for some group of people to tell una wetin to do😂😂😂.. Fela and Idiris wey bin bash govt during their time how far?? How did they end??
@Wizarab10@_belikebaddy Money wey him dey get from Elon nko… that one na for wetin make una kuku contribute to give am lifestyle join after the surgery na 😏
@DDrejh@Alaotimi@Mrbankstips Come on Man… finals are not usually expected to be dominated by one team so u shouldn’t expect flurry of goals by one team so 1-0 score line is perfect for a final and yeah they were evenly matched but the best team won
@TheDamiForeign@boy_director Fool… nothing u lots won’t do for Elon money. U wanted to catch cruise and had to use his predicament to do it for engagement why didn’t u use a member of ur family to catch cruise and be insensitive about it 🤨😏 werey oshi
@Alaotimi@DDrejh@Mrbankstips I tell u say apart from Barca and Real Madrid La liga teams na trash for where EPL teams dey… dem go catch dem beat anytime 😂😂😂 even the top 2 for that League go suffer for EPL bro no be play play
@Ernestchima1@heartlandFC I won’t support u on this gunner… Pep won’t do what Fab did at Como. Pep na coach wey dey perform if u pump am money well to buy players he hardly builds
@_AsiwajuLerry Good boy no dey pay normally… in Saka’s worst season he became a champion all the years he was in top form it didn’t pay off like wise other members of the team. Gabriel, Saliba and Raya have been consistent for the past 3 seasons so yeah different approach won us the league