I genuinely thought that bc I released my first song last month, I wouldn’t have Spotify for artists wrapped. I doooo. And I’m honestly so grateful 😭 this is so much in such a short time. I don’t even have a team yet or nothing. Thank you all so much I’m so happy 🥹💗💗💗
@masterkraft_ sir abeg e get song wey dey for my book wey I know say e go top chart but my problem be say I don't have money wey I go take produce am help me you do am for chicken🐓 abeg do am for me. Bikko 🙏
@boy_director Abeg make I dey follow you dey go work if na to carry wire or camera make I dey do
So I can be able to make money and feed my sick mother