@iamJwel@TheDamiForeign Even if you no respect Davido respect Asake. Song wey Asake dey inside wey u dey carry compare with that boy song. Omoh una dey talk ooh aje. L
@ChelseaFC Our defense is actually making it looks like Martinez don't know how to keep. Please we need to improve on our defense. Barco can be playing full time too, his good😊