Errr
Dear God,
My husband needs a new car biko, as I no fit afford am with my tachere Salary, na YOU wey dey change person story go buy am for am!
Thank You in advance sir
#HumbleServant
@IkejaElectric y’all please give us light at wawa bustop Arigbede ogun state. Since yesterday no light and it’s Easter please let’s enjoy our holiday with light Abeg
@IkejaElectric please give us light at Arigbede wawa ogun state now, mosquito wan finish us for here. My baby and I still Dey treat malaria. Abeg! God bless
MoneyEasily is the #1 marketing network. With over $14 million paid to 300k members, MoneyEasily lets regular users make money with social media and friends! https://t.co/EDLirYeFTT