And God will wipe away every tear from their eyes; there shall be no more death, nor sorrow, nor crying. There shall be no more pain, for the former things have passed away."
-- Revelation 21:4
Why you want cut your coatπ§₯ according to your size?
You no pray make you add weight?π
I beg leave am, he go later size you if you don add weight.
Eat well, dree well smell nice and don't over stress yourself.
Those people wey no reason your matter, those your family and friends wey they turn you down today, will be the first to contribute money for your burial arrangement if you go Paiπ§
If you still dey your village by now no be new year you still dey celebrate, you don use your transportation do oblee.π
My brother speak out someone might help youππ
I hear wetin you talk when you and your disciples talk... Say "leave am we go see wetin go end them" I laughππ when I hear... Funny enough you kuku no no say you get Judas Iscariot and Peter amongst your disciplesππ π π
Even if your ram nah pikin, even if you not fit buy pepper πΆοΈ to cook soup or jollof rice... No worries just do boiled ram or fried even if nah Asun ram we chop like that... We understand the country present situation.π