@PreciyIsi Omo u just be fool and I no fit Dey listen to ur nonsense
Carry ur full midfield come Jude Bellingham better pass
Pedri, Gavi, olmo, de jong, and d so called Fermin
@playwithtomide Let him go to wherr
Baba the guy career is gone his 26yrs and his contract ends by 2030 meaning he would be 30yrs so his prime is gone
I donβt know y Barcelona are just been greedy
@PreciyIsi A whole full human being just set he camera just jamb talk Dey spit out nonsense
Wats ur problem dis boy
If ur Barcelona canβt celebrate their 8 WC players Dont come and be dragging the world best club
Abeg oo
@ultimate_kombo Abeg make dem just report dis guy account make dem banner am for X
Cuz his provoking a lot of people
See unfollow dis he-goat
His so dumb to the point that itβs vexing
@ultimate_kombo@ultimate_kombo he said he his going for the highest bidder so he can help west harm finically
Stop dis useless lies u spreading be a truthful and unbiased journalist dat u clame u are, if Saudi team comes for him he will go as long as the money is right
@instablog9ja What are you say dis man
So now I canβt use tinted glasses so now would the Government officials do d same
Is dat what you should be looking at
Better you go after it equally oo cuz if the president uses it na problem oo