@MTNNG Mtn system is malfunctioning,if nt i dn't knw wy 7gb exhausts witout use just frm evning and wakingup to exhausted data for 3days now,no backup nor streaming data will be going fine but immediately it crosses 12am it automatically get exhausted witout you exhausting it urself
@biggestpaid147@simba30bg@ECoolOfficial Mumu because of giveaway wey em dey do abi, abi because mid dey use am as em mouth piece talk and post for social media, fc no dey see there foster father directly, always thru em senior servant, why dem fatherless children no go dey lick mouth like dog dey appreciate am