@FabrizioRomano Fuck you cucurella fuck you enzo we don’t need you both in our club you can fucking leave Enzo,bigger players have come and gone but Chelsea still remains Chelsea we are not scared to lose any player
@PoliceNG_CRU Where I take know say this one dem be thief na when dem carry me for korope say dem wan take me to station I say okay what station so I go just call my wife this one’s Dey tell me ikeja I laugh say Wetin concern ikeja with stop and search for Abulado na still alakija dem drop me
@PoliceNG_CRU This man own naim Dey pain me pass I no fit forget this man face and how them force me and made me to transfer 300k to pos account last year they stopped me at Abulado bustop drive me to Alakija under bridge where they collected a pos account number and ask me to transfer 300k
@PoliceNG_CRU I even reported this matter to one police man in my area then he asked me to bring the receipt that they will get to the root of the matter and refund my money back to me but up till today we no still catch this thief’s my God don help me catch una I pray una loos una job for dis
@PoliceNG_CRU Them go just stop person them no go see anything on u instead of them to let u go them go begin force u to open your phone and force you to transfer money and they no go ever use their account because them know wetin them Dey do them go carry u go pos so u no go get evidence