@Emmyhandsome1 Abeg boss π I dey try boom your games, but I no know wetin dey sup again πAbeg, make you reason us this time and drop one correct game wey go change our lives make we become millionaires together. π₯ΉπΈβ€οΈ We dey your hand, boss! ππ€²... God go help us