Good evening OBO, I just signed up for a cybersecurity program with TS Academy, I do have a laptop but unfortunately it wasn't compatible with most of the apps, do you have anyone to spare at this point boss? may God bless and keep you safe ๐
@davido
@kenkenlewu If to say dem discover crude oil for their family land, dem for call the in-law to follow them share money? E be like say you na gentle man oooo, drop wetin dey your hand for dem, make your wife sef calm down oooo, no be you kill the papa na