U carry ashawo instead make u do wetin u wan do ,u come Dey ask ahawo why girl like u go Dey do this kind thing,na u be the Jesus Christ abi wey them talk say e go come for midnight like thief abi,noo because i want make u confuse me say u Dey normal
@SympLySimi Alaye mrs celeb iya wo celeb how far hope u don hear abi make i talk am ?so what did you have to say now ππ Oga Dey talk now Kia Kia because una go Dey think say na una una wise pass u fit be celeb make u no get sense shey o ye e ππΉ?