Emmanuel Enyojo Friday 💙
Chelsea Till I Die ⚽ | CFC
Football Lover | All Sports Fan
📍 Abuja, Nigeria
Blue Blood 💙💙
KTBFFH. keep the Blue flag flying High
She no know say na no be say I no want am.
For years, I don dey carry pressure wey I no fit talk. Work, bills, school fees, family wahala. My head full every night.
Anytime she touch me, my mind dey somewhere else. No be say body no dey work, na mind don tire.
That night, she come close, I shift. No be hate. Na shame. I no wan make she see say I no be the man wey I bin be before.
She start cry, say "you no love me again?"
Me and my wife don marry for 7 years now. We get two fine pikin, boy and girl.
Like every couple, we enter marriage with expectations. Build happy home, love each other, enjoy ourselves. And to be honest, we don try.
But e get one thing wey don dey bother me for years, and I no know how to handle am again.
Recently, my wife make move, but my reaction make her cry. Now she think say I no dey attracted to her again.
But she no understand how I reach here.....👇🏾
For those of you who have been asking "who the f*ck is Bisiwu?", don't miss our game against Sabah. I hope he gets the chance to play and show himself. I bet y'all be amazed
The best decision Flick made was to include Bisiwu in the Squad. It was high time he gave him a chance and I think the time is right. The only thing I expect from Flick is to give him game time. I have my hopes high but won't hype everyone from La Masia. I want to watch him in the main team and judge for myself.