@instablog9ja Government has been scammed
This guy village people one use am do sacrifice this December and him don sell him future for 10k, watin government one destroy now
@yabaleftonline Big brother is just being unlucky this days, last time peter obi spoil their show
Now nah protest
This guy's supposed the consult oracle before they start this thing
@instablog9ja Every hour!!!!
Omo imagine say this money the enter my hand, three things I for do
1 Fence Nigeria
2 put fire, politicians die
3 throw party
Everywhere for good
@brainjotter__ I will use it to buy ring light and wireless microphone then compete with you and win you ๐๐๐
You Gerrit, so better no fund competition
@yabaleftonline Opportunity wey person see come paris you say make e no flex nawao, imagine say you dey Lagos them still the tell you say mainland bridge short!
@brainjotter__@brainjotter__ you wey squander imaginary 500k for game wey you no win, now you want make i use 100k wisely ๐.
Make God just bless all of us abeg